letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de walakolombo - chuddy k

Loading...

nyem mo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dey make me carry go
nyem mo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dey make me carry go
wakolombo baby walakolomco walakolombo
wakolombo baby walakolomco walakolombo
i look into the party
see this pretty girl staring at me
i don’t know what you see am on
i say yeah i confess. see this little girl
i want to love you baby no time
yeah make you tell me if it alright eh
munagide bi, me andf you go live
baby make we live forever
nyem mo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dey make me carry go
nyеm mo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dеy make me carry go
wakolombo baby walakolombo walakolombo
wakolombo baby walakolombo walakolombo
i beg e oh omo ele
take am easy you dey k!ll me sofly with the way you whine your waist o
you a pretty kind of girl wey go fit to rock man on the dance floor
make a man craze oo
abeg e ohh, oh lady oo
i dey feel you die o, me i dey feel you die o
you be very fine damsel
any plans wey you get make you counsel
tonight i want to dig you like amstel
cause you make my head to sewll oh
omo ohhhh, omo omo omo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dey make me carry go
nyem mo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dey make me carry go
wakolombo baby walakolombo walakolombo
wakolombo baby walakolombo walakolombo
baby take it down slow
let me see you go, let me see you touch the floor
cause the way you dey tongidid don
tigi don don tigidon don dondon e dey burst my brain ehhh
nyem mo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dey make me carry go
nyem mo
as you see me so, as you see me so
i dey feel you so
you dey make me carry go
wakolombo baby walakolombo walakolombo
wakolombo baby walakolombo walakolombo
ehh i dey feel you so ooo
its chuddy k ehhhh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...