letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de my love - chuddy k

Loading...

nna what is all
anapum 2shotz
my love eh igegbuemu e
my love eh igegbuemu e
obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh
for your love i go hold you tight
for your love i no go compromise
anything wey you want my baby, na him i go do ehh
only you want to spend my trip lagos, new york all the sea
shawty can’t you see am ——-
————- next to me
come share my destiny we are meant to be
my love eh igegbuemu e
my love еh igegbuemu e
obi moo o igеgbuemu e, love egbemue ehh
see i can make your babies daddy
baby i want baby by me
cruise round town with my bently
ama do you gentlemanly
i go fight for you like jet li
munagijebi forever, forever
come sun come rain
my love for you will always stay
baby don’t you stay eh, we are meant to be
my love eh igegbuemu e
my love eh igegbuemu e
obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh
i don tire to dey patch am
i don tire to be champion of all women
i don tire to be babes dem ambassador
everyday i go dey chop like —–
so over love when i hold your hands
e no need make you start to dey feel like fan
let me be your man, make me your master plan
and infact take the keys to that new —
(speaking igbo)
so am definitely loving your tight
one day i go blow up dynamite
our kids go dey grow up day and night
our house sef nepa no go dey take light
everytime when i see you, everytime wet i meet you
igbolamo, igbolamo
my love eh igegbuemu e
my love eh igegbuemu e
obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh
nnagige bi ebi, me and you go live as one
nnagige bi ebi, me and you go live as one
my love eh, jehovah let things to be permanent oh
my love eh, ifunaya ehh ohh
my love eh igegbuemu e
my love eh igegbuemu e
obi moo o igegbuemu e, love egbemue ehh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...