letra de dexter - chop life crew
[intro: mojo]
yeah, yeah
yeah, yeah
eleyi ru
[verse 1: mojo]
down, b-tch
this the kind of sh-t that make you, go off
if you ain’t got loud, then switch your phone off
b-tch, we ain’t run out, we still got (hol’ up)
i no dey puff puff pass, ogbeni (hol’ up)
abeg, where you know us from?
[chorus: mojo]
dress back!
no dey trespass, i dey for lab, dexter
but me, i be expert
she no fit near yard, if she dey wear pad
me no dey text back, like say na my step dad
i dey hot
i dey hot
i dey hot
i dey hot
[hook: masiano]
omo, i don land
make dem play my deep
i bе jagaban, no dey use me play
omo, i don mad
see thе way i hot
water must to boil
make dem give me sp-ce
omo, i don craze
if you send your addy
all my guys go slide
play banana peels
omo, i don mad
see the way i hot
see the way i hot
see the way i hot
[verse 2: prettyboy d-o]
whether me and the club, now na matrimony
when i spit on the mic, hear my testimony
if i walk on my street, turn to ceremony
all my guys dem be crook but for studio holy
they should give me a medal how i run from police
give me a medal how i run from police
had a curse on my wrist, b-ttage now na rolly
i was selling these trees but now na memory
when they ask how i do am, i say na miracle
say these boys no fit survive if dem dey in my shoes
they be talking online but for street peek-a-boo
talking online but for street peek-a-boo
so kid kali dey for phase 1
go to denmark, don dey respond
tell her don cast, me na james bond
since she take pills, make i take one
so she get pipe, me na a1
me na a1
[hook: masiano]
omo, i don land
make dem play my deep
i be jagaban, no dey use me play
omo, i don mad
see the way i hot
water must to boil
make dem give me sp-ce
omo, i don craze
if you send your addy
all my guys go slide
play banana peels
omo, i don mad
see the way i hot
see the way i hot
see the way i hot
[outro: mojo]
dress back!
no dey trespass, i dey for lab, dexter
but me, i be expert
she no fit near yard, if she dey wear pad
me no dey text back, like say na my step dad
letras aleatórias
- sasya arkhisna › letra de antara kau dia dan aku - sasya arkhisna
- arya blankfaces › letra de your love - arya & blankfaces
- aotq › letra de yu・u・ya・ke - aotq
- ulovely › letra de 22 cypher (feat. belak, rarin, jomie, ouse, powfu) - ulovely
- shitnoise › letra de i bought a hat - shitnoise
- olanrewajumusic › letra de angelina - olanrewajumusic
- lil tees › letra de wieder heim - lil tees
- josh rubin › letra de don't want to feel - josh rubin
- showminorsavage › letra de thinkin’ bout you - showminorsavage
- frank beans › letra de nonsense in your sleep - frank & beans