letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de shayo - chinko ekun

Loading...

[intro: falz, ch-nko ekun & dremo]
hey yea check check
falz the bahd guy in the building
hunn tiger update update lua
shayo na the best thing

[verse 1: ch-nko ekun]
i know one girlfriend
her name na khalifa
every girl for the hood
na hin be they beef her
the reason na because say she dey date star
any time wey fight for the pain is the can star
the babe too dey form o
to ba so pe ma lo wa o
na that time she go come o
ti n ba lowo when i no get much o
if she come my house she no go allow me to touch oh
mo ma a kigbe oh my gosh
omo yen baje gan
to ba ya gbe ko ni flush o
she go follow man inside porsche
i no fit complain
carpenter mi o le fi eyin yo iso
abeg who go save me
the girl don enslave me
shayo na my saviour
for this girl misbehaviour
shayo na the best thing
[chorus: ch-nko ekun]
if your life don dey scatter
because you no get money
your girlfriends dey hater
na problem don dey plenty
you know the way forward
shayo shayooo
i tell you make you shayo shayooo
i tell you make you shayo shayooo
shayo no dey disappoint person shayooo
i tell you make you shayo shayooo
shayo shayooo
i tell you make you shayo shayooo
shayo no dey disappoint person shayooo

[verse 2: dremo]
nothing can go better when you drunk
the same goes and for the pain and the worry
mo wo mirror am looking like a 2004 kid
but i swear you looking like you in your early 40s
they say make i no too dey drink
oga which one
even for chemistry alcohol na solution
ki ni n se o
make i enter center bi l muson
she say make i no touch am
you be statue for museum
what’s up she talk say am fine o am fine o
comot clothe she talk say am shy o am shy o
i come tell her say i dey bring another person here
it’s a threesome me you and jack daniel
emi ati ch-nko jo o ch-nko eyes low
baby to wo pink ni mo bi i pe i go batch o
o da bi l calo rozzi ati coda
she dey whine slow
gimme all the posi in the club
me i want show yak yak yak
[chorus: ch-nko ekun]
lf your life don dey scatter
because you no get money
your girlfriends dey hater
na problem don dey plenty
you know the way forward
shayo shayooo
i tell you make you shayo shayooo
i tell you make you shayo shayooo
shayo no dey disappoint person shayooo
i tell you make you shayo shayooo
shayo shayooo
i tell you make you shayo shayooo
shayo no dey disappoint person shayooo

[verse 3: falz]
shayo no dey disappoint
although brother shayo na b-st-rd o such a b-st-rd
last time i indulged in some hot drink
i spend ma last card o
they warned me i never answered
i told them ‘i like when i am pampered
when them come ask me if i need fanta
i said national anthem is three stanza what is that
yea i dey see five star
i dey think say my car e be big tanker
i dey see lastma i dey kiss sandra
i dey tell people say i go beat bouncer
and na my guys complicate the matter
three xo i was a disaster
see this my story e get many chapter
but i no really know wetin happen after
[outro: ch-nko ekun]
if your life don dey scatter
because you no get money
your girlfriends dey hater
na problem don dey plenty
shayo na the best thing
ehmm if you are in any situation
hmmm if things have tire you
if life have tire you
my brother just go to a bar
or go to a beer parlour
and just hmmm
you just have to shayo
drink responsibly my brother
don’t drink like like a mad man
just drink like as if you have sense
even when you don’t have sense
just pretend as if you have sense you know
ngwannu this life does not have second half
don’t drink too much okay
my name is ch-nko ekun
god bless you

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...