letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de 20.10.20 (wahala dey) - chike

Loading...

[verse 1]
you don win election
so you don’t care anymore
29 million, you be senator
you don de match us oh
but you say make we no talk oh
say make police no de shoot us
but you bring soldier
[chorus]
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
soro soke
wahala dey
[verse 2]
oga fashola with the camcorder
people don die and they wan code am
na only god know who go settle the matter
cos i don’t know where the country dey waka
na who diеs next shey na me or my brothеr
na how wey u think sey we no reach to para
who give the order to shoot us all
who give the order to k!ll us all

[chorus]
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
soro soke
wahala dey

wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
soro soke
wahala dey

[verse 1]
you don win election
so you don’t care anymore
29 million, you be senator
you don de match us oh
but you say make we no talk oh
say make police no de shoot us
but you bring soldier
[chorus]
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
soro soke
wahala dey
[verse 2]
oga fashola with the camcorder
people don die and they wan code am
na only god know who go settle the matter
cos i don’t know where the country dey waka
na who dies next shey na me or my brother
na how wey u think sey we no reach to para
who give the order to shoot us all
who give the order to k!ll us all

[chorus]
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
soro soke
wahala dey

wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
wahala dey (ah ah eh ah)
if you no know
wahala dey (ah ah eh ah)
them de k!ll us
soro soke
wahala dey

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...