letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de na you - chief obi

Loading...

[intro]
skelly on the beat
okwa chief obi o
eh!

[hook]
na you be the only woman
wey dey for my head o
na you be the woman
wey capture my heart o
if i dey hungry
na your food i wan chop o
baby, if i dey sick o
na you be my nurse o

[chorus]
oyi na tum o
ala oku na e lenu mo
i need your touch o
that your magical touch
akpata oyi na tum o
ala oku na e lenu mo eh
i need your touch o
that your magical touch

[verse 1 ~ chief obi]
love is a beautiful thing
love di uto nunu
o na ato ka sugar
o to ka ka imalamu e
my baby o
ugebe oyibo
she dey give me overdose
i love o, i love
i love her from her head to her toes
olobu wa bia zie nu lele o
afugom nwa m ga nu o
wetin god join o
chai! no put asunder
umu nne biko nu o
i don see my wife o
follow go, follow me o
make i marry my love

[hook]
na you be the only woman
wey dey for my head o
na you be the woman
wey capture my heart o
if i dey hungry
na your food i wan chop o
baby, if i dey sick o
na you be my nurse o

[chorus]
oyi na tum o
ala oku na e lenu mo
i need your touch o
that your magical touch
akpata oyi na tum o
ala oku na e lenu mo eh
i need your touch o
say! onwebedi ihe ifu
that your magical touch

[verse 2 ~ phyno]
yeah!
first day m fulu my baby
muwa bido gbawa, dosa na show room
up to this day, anytime wey you no dey my side
oyi na tum ka azu no nime cold room
ha! my one and only
i thought i told you
say si na girls dika gi di so few
m ga ride gi na beamer
m ga ride gi na long john ma i choo ya na old school
nwa ka ego, i nwe cl-ss m golu gi ma mbe ego
m zaa your call m bido kewe akpa ego
as in chief ome ego iche na m na eko eko
i be waiting for you all day
and all night
ji kere bia wa cuz it will be a long night
agba chia forth night we chop life
and then i follow you
un guwa nu off light

[hook]
na you be the only woman
wey dey for my head o
na you be the woman
wey capture my heart o
if i dey hungry
na your food i wan chop o
baby, if i dey sick o
na you be my nurse o

[chorus]
oyi na tum o
ala oku na e lenu mo
i need your touch o
that your magical touch
akpata oyi na tum o
ala oku na e lenu mo eh
i need your touch o
that your magical touch

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...