letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de body - chidokeyz

Loading...

[intro: chidokeyz]
easy oooh
you don dey feel ireh

[chorus: ceeza milli]
e get something about this your body wey make man feel ireh ooh
wey dey make all the man dem ginger dey make dem feel ireh
my baby sofri sofri with your body you make man feel ireh
aah aaah aaah
and when you wine for the party you make man feel ireh ooh

[hook: chidokeyz]
banger oshey
gara ooh mogbe
standard
make we dey lavida loka

[verse 1: chidokeyz]
i see the fire in your eyes baby ooh
yeye eeh
i know you never satisfied baby ooh
yeye eeh
to come into my villa
you don’t need no visa
you can bring your sister
i’ll be your finders keeper
je ko ma gbon ko ma gbon gbon
ko ma gbon ko ma gbon gbon
je ko ma gbon ko ma gbon gbon
ko ma gbon ko ma gbon gbon
je ko rotate ooh rotate
ko rotate ooh rotate je ko rotate rotate
alaye ko ma gbon ko ma gbon gbon

[chorus: ceeza milli]
e get something about this your body wey make man feel ireh ooh
wey dey make all the man dem ginger dey make dem feel ireh
my baby sofri sofri with your body you make man feel ireh
aah aaah aaah
and when you wine for the party you make man feel ireh ooh

[hook: chidokeyz]
banger oshey
gara ooh mogbe
standard
make we dey lavida loka

[verse 2: chidokeyz]
versace versace we rocking
give dem versace we rocking
gucci for my bae say we rocking
give dem versace
fredo dey here dey bugga oh
freeway dey here dey bugga ooh
cryptonelo dey bugga ooh
j money dey here dey bugga oh
and when we give dem de lamba aah
na dem dey rush us
je ko ma gbon ko ma gbon gbon
ko ma gbon ko ma gbon gbon
je ko ma gbon ko ma gbon gbon
ko ma gbon ko ma gbon gbon

[chorus: ceeza milli]
e get something about this your body wey make man feel ireh ooh
wey dey make all the man dem ginger dey make dem feel ireh
my baby sofri sofri with your body you make man feel ireh
aah aaah aaah
and when you wine for the party you make man feel ireh ooh

[hook: chidokeyz]
banger oshey
gara ooh mogbe
standard
make we dey lavida loka

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...