letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de run dia mouth (remix) - chidinma

Loading...

run dia mouth like water
dem, dem just dey run dia mouth like water
teacher i beg you
make you no teach me the nonsense wey you dey teach person
na money i dey find first
dey aren’t gat no education
no money, no occupation
am looking like constipation
how person go find rest
so many politicians ambition without a mission
so many altercations
it is my f-cking nation
what happen to my oil
what happen to my skin
what happen to my peace and unity
you care about your kids
so what am i? a goat
not knowing we gat the vision
dey keep us there dey float
so many wanna run
so dеy give me a boat
cause with thе money is the only way, they can go
i pray for you an i
to the t and a y
cause when i look at my nation
i just breakdown and cry
i see my leaders lie
i see my people die
i see my generation failing
what dem these people wanna
dem they run dia mouth like water
dem just they run dia mouth like water
oh oh oh oh oh oh
i wonder how we got stuck in this hold up for so long
i wonder why we hear it so wrong
oh oh oh oh
children of today are the leaders of tomorrow they say
but who will show them the way
oh oh oh oh
when the leaders of today don’t have visionary plan
na chop chop until dem commot
so they make a million promises they will never keep
dem no send us
dem just dey tell us plenty tory
na long thing dem dey run dia mouth like water, water
dem just they run dia mouth like water, water
oh oh oh oh oh oh
we asking dem new questions
so dey telling us lies
getting us high on there lie, supply
steady for us
dey even streaming it
they know that we be drinking it like water
like we needing it so much we even swim in it
we wanna hear
so dey pour it into our ears
while they kept the gallon and by the drop
see as mouths dey run
your mouths without keys on
where are the mouths
they get set, they are gone
now they run us into problems
run their political races
even tears run rush down our faces
and at the finish line
when the people finish crying
i hope they try to run dry on the finish line
they right laws in pencils
and clean us out with erasers
political rule sharking people like tasers
the money loose invisible invisibly lasers
i wanna say it all
but i will be needing a blazers
oh oh oh oh tadadadada oh oh oh
so they make a million promises they will never keep
dem no send us
dem just dey tell us plenty tory
na long thing dem dey run dia mouth like water
dem dem just they run dia mouth like water
dey run, dem they run dia mouth like water
dem dem just they run dia mouth like water
oh oh oh oh oh oh oh oh
dey run , dey run, dey run dia mouth

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...