letra de hustler - cheque
[verse 1: fireboy dml]
emi ọmọ ologo
everywhere i go dem dey follow
dem go wan dey take all my photos
the things wey i been through they don’t know (say they don’t know)
for magodo
them don sign me but kosowo
seyi tell me say i no go blow
say before i blow, e go soro
but you don’t know
[chorus: cheque & fireboy dml]
i be hustler
ni adugbo mi mo dẹ popular
everywhere i go mo ti popular
everybody knows i be hustler
i be hustler
i be hustler
ni adugbo mi mo dẹ popular
everywhere i go mo ti popular
everybody knows i be hustler
[verse 2: cheque]
abinibi is different from ability
i know you blind but i bet you gon’ see
started from the bottom you can do it if it’s easy
god bless me you can never hear complaining
jesus piece and i get money on me
hustle gbowo iyen lo kan me
they can try but they never will be me
man gon shine every time every season
good life na the trophy
bad man wey get ot
you might come from nothing
but no don’t stay in nothing
good life na the trophy
bad man wey get ot
you might come from nothing
but no don’t stay in nothing
[chorus]
i be hustler
ni adugbo mi mo dẹ popular
everywhere i go mo ti popular
everybody knows i be hustler
i be hustler
i be hustler
ni adugbo mi mo dẹ popular
everywhere i go mo ti popular
everybody knows i be hustler
[bridge: fireboy dml]
everybody say oh-oh-oh (oh-oh-oh)
say oh-oh-oh (oh-oh-oh)
say yeah ah (yeah, ah)
say yeah ah (yeah, ah)
everybody say oh-oh-oh (oh-oh-oh)
say oh-oh-oh (oh-oh-oh)
say yeah ah (yeah, ah)
say yeah ah (yeah, ah)
everybody say oh-oh-oh (oh-oh-oh)
say oh-oh-oh (oh-oh-oh)
say yeah ah (yeah, ah)
say yeah ah (yeah, ah)
[chorus: cheque, cheque & fireboy dml]
i be hustler
ni adugbo mi mo dẹ popular
everywhere i go mo ti popular
everybody knows i be hustler
i be hustler
i be hustler
ni adugbo mi mo dẹ popular
everywhere i go mo ti popular
everybody knows i be hustler
letras aleatórias
- ortega אורטגה › letra de ha'himnon - ההמנון - ortega - אורטגה
- elephantis › letra de counting stars - elephantis
- hillsong united › letra de life - hillsong united
- xvbarbar › letra de gang - xvbarbar
- casper rap › letra de on me - casper (rap)
- stk gr › letra de lonely hearts club - stk (gr)
- sick boy simon › letra de suck my sick - sick boy simon
- itchy › letra de sang sur les mains - itchy
- kaptn peng die tentakel von delphi › letra de meister und idiot - käptn peng & die tentakel von delphi
- young flippe › letra de nenn' mich schwager - young flippe