letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de calm down (remix) - chattboi & obi xtra

Loading...

[intro: chattboi & obi xtra]
chattboi baby (mmmm obi xtra)
ski bi di dan dan skibo (yea)

[verse1: chattboi & obi xtra]
why i go finish school
still dey stand for que? (aii oh why, why, why, why, why)
person go cheat me
i go still dey tell am thank you (uuuh uuuh yea)
no matter the cost (cost)
no matter the case (case)
i must to carry my cross (i must carry my cross)
i must to run my race (heey)
dem no fit push me comot noh noh (noo)
i no dey their dormot yea yeah
this life u know (u know)
n0body follow u come
u know noh (woooah)
i dey give dem the vibes (vibe)
see i dey make dem dey smile
when i drop my song
i dey make dem dey dance yea yеa
i dey give dem thе joy nor
too many vibes i give dem for street jor nor
i make dem dey happy
see i dey make dem dey jolly nor nor (nor nor)
uhh yea, uhh yea
uhh yea, uhh yea
[chorus: chattboi & obi xtra]
i never wan tell you
make u calm down for me (calm down)
i never wan tell you
make u slow down for me (slow down)
i never wan tell you
make u calm down for me (calm down)
i never wan tell you
make u slow down for me (slow down)

[verse2: obi xtra]
mmm obi xtra
people bad for this world o
i say people bad for this world
see dem go love you when you dey down (dem go love u when you dey down)
and they go hate you when u dey up
how u dey call me your brother?
but u no fit buy my song eyy
u no wan give me support eyy
u no wan see me on top
but i dey give dem the vibes o
i dey make dem dey dance
obi xtra dey give you advice o
if you like u take my advice
fake love just dey increase (fake love)
e be like say real love no dey exist
so if you see me for street
make u no come greet (ey)
cus my heart don turn concrete (yo wah)
my heart don turn concrete
[chorus: chattboi & obi xtra]
i never wan tell you
make u calm down for me (calm down)
i never wan tell you
make u slow down for me (slow down)
i never wan tell you
make u calm down for me (calm down)
i never wan tell you
make u slow down for me (slow down)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...