letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de palava - ceore

Loading...

la la la la
eh le le le le mama yeah

this our love wey dey fit cause palava
make people stay far away if they no want wahala
i go buy you anything even if na designer
finest girl i’ve ever seen i’ll call you señorita
i’ll take you round the world show you love every single day
no mind them other boys if you fall i go catch you ay ay ay ay
oh oh girl na you i want i go cherish you everyday
oh oh girl na you i need abeg no leave me

this our love wey dey fit cause palava(uh mhmmm)
make people stay far away if they
no want wahala(if they no want wahala)
i go buy you anything even if na designer
finest girl i’ve ever seen i’ll call you señorita

girl they say the truth is bitter
vodka, tequila neither
baby our love go strong no shiver
if i offend you sorry like justin bieber
pick up cause i dey call oh
n0body show me love like you do
you dey burst my brain like davido
i need this love before i go mental(i go mental)

omo girl she fine like this
omo na person pikin be this
your body no be lie mami
i’m the king and you’re the queen
baby!

omo girl she fine like this
omo na person pikin be this
your body no be lie mami
i’m the king and you’re the queen
baby!

this our love wey dey fit cause palava
make people stay far away
if they no want wahala
i go buy you anything even if na designer
finest girl i’ve ever seen i’ll call you señorita

blow like blow like a trumpet oh
me sef i will never let you go
this kind love wey dey high me so
saved your picture in my locket so the love dey flow

blow like blow like a trumpet oh
me sef i will never let you go
this kind love wey dey high me so
saved your picture in my locket so the love the flow

baby girl fine wah wah
baby girl fine wah wah
oh yeah
baby baby baby give me love
baby baby baby give me love
oh yeah

baby girl fine wah wah
baby girl fine wah wah
oh yeah
baby baby baby give me love
baby baby baby give me love

this our love wey dey fit cause palava(uh fit cause palava)
make people stay far away if they no want wahala(no want it oh uh)
i go buy you anything even if na designer(even if na designer)
finest girl i’ve ever seen i’ll call you
señorita(i’ll call you señorita yeah uh yeah)

mhmmm
la la la laaa

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...