letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de sabi - ceeza milli feat. duncan mighty

Loading...

yeah-yeah, yeah-yeah
yeah-yeah (it’s kel p vibe)
ceeza milli, wene mighty here (wene mighty here oh)

yeah, yeah, yeah, yeah
wa je, wa je, wa je (oh, woah, woah)
wa je, wa je, wa je (woah-woah-woah, woah, woah)
ceeza milliana
spellz

omoge, i dey beg make your love no go pass me by (yeah, yeah)
’cause i fit pai, my baby, if your love go pass me by
my girl, e get so many things wey dey my mind
but i no mind to take it slow, girl
maybe, you can take your time
woah e woah, this your love e dey ginger me
january to december, baby
i go love you, my girl, e no go tire me
say you go be my lover
mami, say i go be your lover
girl, i promise to dey with you
any season, any weather, we go dey together (yeah, yeah)

you too sabi, you too sabi, baby oh
shey you go be a part of me? baby oh
girl, i’ma make you proud of me, baby oh
say we could start a family, oh baby oh
and i promise i won’t lie, baby
i’ll never leave you in the dark
i need you in my life, my baby oh
shey you go follow me, follow me?

wa je, wa je, wa je, ko ni gba
kino je, ma je, ma je, ko ni gba
jeje ma je, ma je, ko ni gba
yeah, yeah e, no, no no
follow me
wa je, wa je, wa je (oh, woah, woah)
wa je, wa je, wa je (woah-woah-woah, woah, woah)
wa je, wa je, wa je (koni gba)
duro no je, jeje

girl, e be you, e be you
this afternoon level well well (after you na you)
e be you uh, this afternoon level
every time, me dey po-po-po-po for your love (your love)
and me dey call-call-call for your phone (yeah)
girl, beggi an-an-an-answer my phone (yeah)
i want to kia maka do, do (yeah)
e dey do me usie, usie weh (usie weh)
ala-do-da turi wo cele (cele)
i no go remove, if you carry belle (carry belle)
na straight to your mama, ono mi kaje
ah baby mi gwan-gwan
biko baby, wiya make i spend money for you, no time
’cause i don’t wanna lose you, baby mi gwan-gwan, make we go

take ma body, n0body love you the way i be loving you
baby, say na only you, n0body make me feel the way you do, yeah
iburu nge magini kwasi o
’cause as you see me my baby, i fit to pai for you (uhn, uhn)

you too sabi, you too sabi, baby oh
shey you go be a part of me, baby oh?
girl, i’ma make you proud of me, baby oh
say we could start a family, oh baby oh
and i promise i won’t lie, baby
i’ll never leave you in the dark
i need you in my life, my baby oh
shey you go follow me, follow me?

wa je, wa je, wa je, ko ni gba
kino je, ma je, ma je, ko ni gba (it’s stg)
je je, wa je, wa je, ko ni gba
kin ma je, ma je, ma je
je, wa je, wa je, ko ni gba (oh, woah, woah)
kino je, ma je, ma je, ko ni gba (woah, woah, woah, woah-woah)
ceeza milliana eh e (wene mighty here oh)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...