letra de killer - ceeta
we serving it cool..
small girl with biggie sometin
one time she dey call me zaddy
some time she dey want money
take it make you no worry
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
when she enter she dey cause casala
your body girl sweet pass amala
bend down low girl make you dance pana
if dem touch you i shout dem kala
makе dem know wetin i carry come
(omotosho)
shеy you know i be the man for you
(gan gan)
i bu gold digger nwanne get lost
just ur hairstyle nwanne e too cost
i no fit do again no be by force
e don dey tire me i need to focus
but you k!llin man
you k!llin man
but you k!llin man yea yea
you k!llin man oh no no
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
small girl with biggie sometin
one time she dey call me zaddy
some time she dey want money
take it make you no worry
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
letras aleatórias
- мс красавцы ms krasavchi › letra de еврей (evrei) - мс красавцы (ms krasavchi)
- stahu › letra de inny - stahu
- o c › letra de tony touch power cypha 2 freestyle '97 - o.c.
- m field › letra de jolly roger - m field
- shimon jpn › letra de ストレンジ (strange) (self-cover) - ¿? shimon (jpn)
- ultra coray › letra de phase me - ultra coray
- x3no rapper › letra de cancel me - x3no (rapper)
- qdeevee › letra de espeon's interlude - qdeevee
- tqt › letra de heure de vérité - tqt
- антоха мс antoha mc › letra de тропики (tropics) - антоха мс (antoha mc)