letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de word - casta troy

Loading...

it’s bodybeatz the drum king
sire
you know i’m casta baby
(coughs)
get it
get it
get it

so many people wearing clean clothes
yea
but dema mind e be dirty rough. huh!
so ma paddy you for know who keep close
uh
ony3 demaa you go see stuff
fine shoes but they never have clean souls okaa hon nkotsi anka you go dey in handcuffs
you for fear the person wey dey give you fans
e be ein nor wey go make you sweat when it’s light off
mehu bi da o maatse bi da o
you for listen to me well cos ewiase ay3 hu o
the person that you thinking is your brother be the judas in your life
make i tell you something obeyi waama o
cos the same people aa woy3 no hosanna
were the same people saying you for crucify him
even christ kraa wetum eyi naama
who be you? awoa etum tow methodist hymn

dem dey around like agege ooo
smile in ur face but shegey oo
catapult you when you look away
we shapa the envy cos we know sey
everywhere scatter (yea)
karishika lifestyle (yea)
boys turn nigeria
no where cool (yea)
everywhere scatter
karishika lifestyle

camouflage brothers i salute y’all
i can imagine every weapon in your -rs-nal
fake likes fake smiles it’s typical claiming that you always got ma back
man are you sure?
aboabi b3ka woaa check your woodin
your greatest enemy is always within
your circle am i making sense are you with me
so if you wanna find him, you know where to begin
e nor be everyday you for talk your matter
somedays you for turn mumu krakra
cos eno be everybody wey dey care they just wanna know your secret ama wetum akoka
always ask god for the real gees but negative energy di3r we go always bon them
every single day you for preach peace
but always be ready for war you will never know when

dem dey around like agege ooo
smile in ur face but shegey oo
catapult you when you look away
we shapa the envy cos we know sey
everywhere scatter (yea)
karishika lifestyle (yea)
boys turn nigeria
no where cool (yea)
everywhere scatter
karishika lifestyle

these days fake be new real
these days boys nor be fam that’s the new deal
woy3 sibo but they covered in the sheep wool careful who you trust ony3 demaa them go wound you
anyenko nyenko nti kortor nnyi tsir s3 3y3 nyenko nyenko aa use wotsir
the world is not fair so whenever you sleep keep your one eye open you go shock what you see
always ask god for the real gees but negative energy di3r we go always bon them
every single day you for preach peace
but always be ready for war you will never know when!

dem dey around like agege ooo
smile in ur face but shegey oo
catapult you when you look away
we shapa the envy cos we know sey
everywhere scatter (yea)
karishika lifestyle (yea)
boys turn nigeria
no where cool (yea)
everywhere scatter
karishika lifestyle

it’s bodybeatz the drum king

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...