letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de caribbean girl - casta troy

Loading...

fi di gyal dem
(it’s bodybeatz the drum king)
you know i’m casta baby

angie
ma wifey
i dey text you make you dey reply me
hey attaa ayi
you rob me
cos my heart lost first day you mof me
i get the munchies whenever you call me
e be clear you really dey high me
may3 junky
hw3 odo akyem
one week p3 oo ab3y3 me daakye
baby i’m going insane girl i dey mad o
thought i was the king of the game thought i was bad o
i’m hanging ma jersey i’ve fallen really hard o
you for come around yenkasa ansaana adze asa o
caribbean girl from haiti
y3boko taadi ma mother will be waiting
she for know you
she for love you
cos she loves me
and i love you

you make a bad man fall in love
odo yewu 3y3 wild atse
you make a playboy fall in love
odo yewu 3y3 wild atse
me paa wey i fall i dey shock
odo yewu 3y3 wild atse
you make a bad man fall in love
odo yewu 3y3 wild

caribbean girl
ma caribbean girl
caribbean girl
ma caribbean girl
caribbean girl

angie
ma wifey
i dey wan love e nor be your panty
no gold no silver or diamond can ever replace you odo yewu trust me
you dey bee rough
plantain chips
you be so real i can never trade this
true love that we share for some fake t-ts
fake booty fake hips fake lipstick
you be the one baby girl you be the one cos i’ve had a lotta shoddies but i say you be the one understand that i can’t do away with your love you dey light up ma world e be like you be the sun herrh
make i show to the whole wide world
everybody gotta know my girl
you be priceless more than a pearl
i dey love ma caribbean girl

you make a bad man fall in love
odo yewu 3y3 wild atse
you make a playboy fall in love
odo yewu 3y3 wild atse
me paa wey i fall i dey shock
odo yewu 3y3 wild atse
you make a bad man fall in love
odo yewu 3y3 wild

caribbean girl
ma caribbean girl
caribbean girl
ma caribbean girl
caribbean girl

(it’s bodybeatz the drum king)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...