letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de this be ghana - c-real

Loading...

intro (skit)
[jerry john rawlings]
[whistle]
“h-llo, psst!
you better shut up when i’m talking okay?

the 1st taking of power was not a question of taking of power
it was an attempt to contain the possibility of an explosion
and now the situation was ready for the possibility of an explosion”

verse
ghana!
where the black stars bore
till the people for the flag staff call say make we shout
ghana!
make the people for the outside
all bore say them go come back home to
ghana!
where the presidos all be “john”

dem dey get demma dough all along in
ghana!
you go feel say we be cool
bra b3 hw3 wo b3 wo s3 sanaaa

no gidi gidi
i’m repping for gh and the cedis
i’m repping the city that makes my dreams
come filli filli
i dey feel wanna capa
if e be ball we dey play sef
see no gaba
i dey feel wanna shada
all a brother wants in the summer time is alasa

if you slack go talk for the wrong place
with the wrong force
them go beat you basaa
if you want talk scores wey you slack go talk wrong score you go see your mother

whether man u or chelsea
all the girls know say the boys all dey play pass
dem be messi
they dey wait break hearts
take stop brains some
claim their names

[hook]
this be ghana!
e be place wey
if you play you go fit craze for the fame
this be ghana!
e no be say we be great
e be say we we dey flex brain
this be ghana!
what!
you think say you go leave the same?
you feel say we no get brain?
this be ghana!
where i flex my banku, fufu t zet, mako come through!
this be ghana!
e be place wey all the girls chock for the club like they bore
this be ghana!
e no be say we be great
e be say we we dey flex more
this be ghana!
what!
she feel say she go lef the same?
she feel say you no get brain?
this be ghana!
where i flex from dc, osu, teshie
kw3 mb3shiii
this be ghana!

[verse 2]

i promise on my honor
to pop 2 hot shots from the kiosk on the corner
ey3 hot!
donna!
i come down slow from the mountains to the nshona
i dey chill for this gh
i dey get girls with more power than your prepaid
whether borborbor or azonto
we dey play gta with the pompo
we dey ball from the north to the south
we dey play chaskele
we dey keep them out
everybody knows photo
better picture this
we are the home of your cocoa
we’re the african kings and queens
if you hear those drums
lemme feel you woso
when the enemies hear us coming we can feel their fear when their whole body popo
raise your hands for the red, gold, green
green turns red once but we still gold feens
raise your hands for the red, gold, green
when the vet’s on the set better rep that dream
raise your hands for the red, gold, green
from accra to wa we are living stars
raise your hands for the red, gold, green
we’re outta this world
a true black star

[hook]
this be ghana!
e be place wey
if you play you go fit craze for the fame
this be ghana!
e no be say we be great
e be say we we dey flex brain
this be ghana!
what!
you think say you go leave the same?
you feel say we no get brain?
this be ghana!
where i flex my banku, fufu t zet, mako come through!
this be ghana!
e be place wey all the girls chock for the club like they bore
this be ghana!
e no be say we be great
e be say we we dey flex more
this be ghana!
what!
she feel say she go lef the same?
she feel say you no get brain?
this be ghana!
where i flex from dc, osu, teshie
kw3 mb3shiii
this be ghana!

(skit)
[jerry john rawlings]
“russian revolution, any revolution you heard about
it was a reality in my country
and ….. it was dangerous …………..”

[kwame nkrumah]
“at long last, the battle has ended!
and thus
ghana, your beloved country is free forever”

[hook]
this be ghana!
e be place wey
if you play you go fit craze for the fame
this be ghana!
e no be say we be great
e be say we we dey flex brain
this be ghana!
what!
you think say you go leave the same?
you feel say we no get brain?
this be ghana!
where i flex my banku, fufu t zet, mako come through!
this be ghana!
e be place wey all the girls chock for the club like they bore
this be ghana!
e no be say we be great
e be say we we dey flex more
this be ghana!
what!
she feel say she go lef the same?
she feel say you no get brain?
this be ghana!
where i flex from dc, osu, teshie
kw3 mb3shiii
this be ghana!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...