letra de ojah - c natty
Loading...
ojah ojah ojah ojah…
i don go i don come
and i go yarn you wetin sup
moruf come from london
dem say e com dey start to from
oh dem say buy bigi jeep oh
say make dem call am bigi man oh
na so e carry fine opeke to lu jibiti oh
lo je gbese
ojah ojah ojah ojah
morufu je gbese
ojah ojah ojah ojah…
aaah, make una shine una eye oh
things dey happen
person wey want chop life no suppose dey sleep/
i dey tell you
mo wa ni ore kan
e dey for depression
e make the connection
e cl!ck confirmation
lowo ba wole oh
e rent big mansion
e start to dey pompous
e say nothing dey happen
o sare oh
letras aleatórias
- duncan laurence › letra de beautiful - duncan laurence
- bruninho davi › letra de quarentena de amor - bruninho & davi
- stamir › letra de dirt - stamir
- future young thug › letra de never coming back to earth* - future & young thug
- sol0w › letra de empty - sol0w
- gxlden › letra de pente alongado - gxlden
- d block s te fan ghost stories › letra de the enemy (you cannot see) - d-block & s-te-fan, ghost stories
- reinaeiry › letra de thank you, steven universe - reinaeiry
- marta mason › letra de ogni cosa cambia - marta mason
- lint › letra de peachy - lint