letra de ja ara e - burna boy
[intro]
(eheeeeeeeeeeeee)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee)
ko juba, ko juba
(ahhhhhhhhhhhhh)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)
[verse 1]
your body go rest o
papa tell pikin o
your body go rest o
your body go rest o
your tongue go confess o
your head go correct o
you no go forget o
shey, you get the concept
[chorus]
dem no dey tell person
ja ara, ja ara
you go learn your own lesson
ja ara, ja ara
everybody keep on searching
ja ara, ja ara
for miraculous blessings
ja ara, ja ara, ja ara
you go bow for lagos oh
ja ara
if you no know yourself you go lost oh
ja ara, ja ara
if you get money you be bros oh
ja ara, ja ara
omo n-body holy no apostle
ja ara, ja ara
[verse 2]
your body go rest oh (kuro nbe)
papa tell pikin o (eh, eh)
your body go rest o
your body go rest o
your tongue go confess o
your head go correct o
you no go forget o
shey, you get the concept
dem go tell you
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out
look around in all the places you go to
stand your ground and stay outstanding like ogun
watch your back and just do what you supposed to
take care of family and people you’re close to
[chorus]
dem no dey tell person
ja ara, ja ara
you go learn your own lesson
ja ara, ja ara
everybody keep on searching
ja ara, ja ara
for miraculous blessings
ja ara, ja ara, ja ara
you go bow for lagos oh
ja ara
if you no know yourself you go lost oh
ja ara, ja ara
if you get money you be bros oh
ja ara, ja ara
omo n-body holy no apostle
ja ara, ja ara
your body go rest oh (kuro nbe)
papa tell pikin o
your body go rest o
your body go rest o
your tongue go confess o
your head go correct o
you no go forget o
shey, you get the concept
dem go tell you
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out
dem go tell you
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out for dem hyenas
watch out when you go
watch out ‘pon the road
watch out
[outro]
(eheeeeeeeeeeeee)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee)
ko juba, ko juba
(ahhhhhhhhhhhhh)
ko jupa, ko jupa
(eheeeeeeeeeeeee, ahhhhhhhhhhhhh)
letras aleatórias
- birdtown › letra de rip out your fucking wounds - birdtown
- tobi › letra de slogans never saved me. - tobi
- marco montagnini › letra de variazione giulio - marco montagnini
- truant kids › letra de danny - truant kids
- wipebanditgoth › letra de slayingdragonz [start-a-firept2] - $wipebanditgøth
- lita polirica › letra de деньги есть (i've got money) - lita polirica
- zeeteah massiah › letra de a love like yours - zeeteah massiah
- chrys jones › letra de pharaoh - chrys jones
- teiji mack › letra de cutie calls - teiji mack
- maremarcio › letra de lontani dagli altri imparammo a nuotare - maremarcio