letra de colateral damage - burna boy
ambassador go dey chop
and governor go dey chop
and president go dey chop
when dem say make we jump, we go jump
ambassador go dey chop
and president go dey chop
and governor go dey chop
when dey say make we jump, we go jump
no be for here wey dem born jesus ehee
my country problem e pass jesus
because na we be our own problem ehee
na who go come reason well? (well, well, well)
ambassador go dey chop (dey there ooo)
and governor go dey chop (dey there ooo)
and president go dey chop (dey there ooo)
when dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
some people go somersault (dey there ooo)
dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
and governor go dey chop
now who? now who dey here?
money dey here
the thiefi thiefi come major
wey make the suffer come dey here?
suffer yapa mukutun, brukutum
wey dey make people sukun
tukutum, won ni inu won o dun
brukutum, suffer yapa mutuk-m
the people do you well well
and dem dey laugh you well well
and dem dey see as e deh sele
them sef dey flenjor well well
yeah, yeah ooh
my people suffer well well
police dey slap here well well
hungry dey wire dem well well
oluwa oluwa oluwa ooo
ambassador go dey chop (dey there ooo)
and governor go dey chop (dey there ooo)
and president go dey chop (dey there ooo)
when dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
some people go somersault (dey there ooo)
dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
and governor go dey chop
my people serve they fear too much
we fear the thing we no see
one day all of us go die
we always get reason to fear
fight for your right o you go to fear
police go slap you, you go to fear
fight for your pikin dem no go to fear
you go to fear fear fear
ambassador go dey chop (dey there ooo)
and governor go dey chop (dey there ooo)
and president go dey chop (dey there ooo)
when dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)
some people go somersault (dey there ooo)
dem get headache we go drink panadol (dey there ooo)
meanwhile president go dey chop (dey there ooo)
and governor go dey chop
letras aleatórias
- zavodi › letra de iii. whenever. - zävodi
- jericho jones › letra de so alone today - jericho jones
- purverse › letra de lyrical assault (solo version) - purverse
- jamie lenman › letra de the last time (live at st pancras) - jamie lenman
- chris christian › letra de hallelujah - chris christian
- plastic bertrand › letra de une fille moche - plastic bertrand
- emcee wey › letra de xpayah - emcee wey
- 五更カイト gokou kuyt › letra de 曲ができない (kyoku ga dekinai) - 五更カイト (gokou kuyt)
- mango the only › letra de flushed away - mango the only
- jaayns › letra de go - jaayns