letra de boshe nlo - burna boy
up to the time, dem fit know say i been around
me the original nigerian don gorgon riding through
about right now, me na tell you, yeah i tell you…
…ride on…
sound it like helicopter hovering overhead about right now…
di di di di di di di… yah eminum
ah yai ya ya yai… yah eminum
eazy
now everybody know say
as i enter say yawa don day
anytime
whether na night or na day
uh, all my people wey know eh
ehn en
one day, today
awon alejo tun wole
all my people don dey complain
for the club, una no fitti contain…
you gat me on throway o, enter club and you no geti money
oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh
moni ko le ye wooon
ba se bo lowo won o
ise olorun oba ni o
e le bere lowo won o
won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
ise olorun oba ni o
e le bere lowo won o
o sha ti mo boshe nlo
o sha ti mo boshe nlo, yeah
o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
yeah ya ya ya ya eminum
naah d-mn…
so make i tell one story bout one time wey
n-body know say i dey been dey show interest…
and so my neighbor talk one time ima
believe say sometime say ima riding west…
make n-body tell me nonsense, because because e don mess
c’mon n-body fit test, i say n-body fit test…
you gat me on throway o
enter club and you no geti money
oh oh wole o, jaiye lo
if you know you geti money eh eh eh eh
moni ko le ye wooon
ba se bo lowo won
ise olorun oba ni o
e le bere lowo won
won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
ise olorun oba ni o
e le bere lowo won
o sha ti mo boshe nlo
o sha ti mo boshe nlo, yeah
o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
now everybody know say
as i enter say yawa don day
anytime…
whether na night or na day
uh, all my people wey know eh
now everybody know say
as i enter say yawa don day
anytime…
whether na night or na day
uh, all my people wey know eh
you gat me on throway o
enter club and you no geti money
oh oh wole o, jaiye lo
if you know you geti money eh eh eh eh
moni ko le ye wooon
ba se bo lowo won o
ise olorun oba ni o
e le bere lowo won o
won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
ise olorun oba ni o
e le bere lowo won o
o sha ti mo boshe nlo
o sha ti mo boshe nlo, yeah
o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
call the paramedic…
oh
oh
(end)
letras aleatórias
- rj choice › letra de wish u better - rj & choice
- the mission uk › letra de let sleeping dogs die - the mission uk
- insa sane the soul slam band › letra de bâtiment f - insa sané & the soul slam band
- blanco white › letra de we know who u r - blanco white
- skizzophonic › letra de alive - skizzophonic
- rainhard fendrich › letra de ich glaube - rainhard fendrich
- driver friendly › letra de suncrusher - driver friendly
- sammy davis jr › letra de i got plenty o' nuttin' - sammy davis jr.
- найтивыход naitivihod › letra de спайси роллы (spaisi rolly) - найтивыход (naitivihod)
- kappa o › letra de la vita, a volte, è molto dura - kappa-o