letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de something sweet - buju

Loading...

[verse 1]
something sweet
something sweet for my system
you know me i go give dem shade
you no know me since back then?
you can ask your friends
cause if e sweet, nah good vibes i go give them
you know they cannot pretend shade
when it hits you feel no pain
you can ask your friends
something sweet
something sweet for my system
you know me i go give dem shade
you no know me since back then?
you can ask your friends
cause if e sweet , nah good vibes i go give them
you know they cannot pretend
when it hits you feel no pain
you can ask your friеnds

[chorus]
o baby shey you cover me?
na bеfore money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody
shey you cover me?
na before money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody
[verse 2]
emi okurin meta
sho ma komije like say me i be suya
would you tell me things wey go sweet me like sugar
make i do you nice and you go do me properly
emi okurin meta
sho ma komije like say me i be suya
would you tell me things wey go sweet me like sugar
make i do you nice and you go do me properly
okurin meta
sho ma komije like say me i be suya
would you tell me things wey go sweet me like sugar
make i do you nice and you go do me properly

[chorus]
o baby shey you cover me
na before money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody
shey you cover me?
na before money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...