letra de my head - btone
she touch my head & i loose my senses
(i loose am patapata)
she gimme real love when i dey for trenches
(when i dey for gwagwalada)
in my mind
i get plenty things i wan yarn
for you i fit to fight jackie chan
na only you dey burst my headpan
i rewind
i no dey too forward the stopsign
and when i pause you nogo back slide
as i record you burst my headpan
i dey hold my head
(ahh my head o, scatter my head o)
scatter my head o
(ahh my head o my head o)
i dey hold my head
(ahh my head o, scatter my hеad o)
scatter my head o
ahh my head o my hеad o)
i dey hold my head
(ekpe epke pke kpe
ekpe epke ekpe kpe kpe
ekpe ekpe ekpe kpe ekpe)
oya give them
(ekpe epke pke kpe
ekpe epke ekpe kpe kpe
ekpe ekpe ekpe kpe ekpe)
she make me see clearer without no lenses
the way she dey control me
dakun jor show mercy
in my mind
i get plenty things i wan yarn
for you i fit to fight jackie chan
na only you dey burst my headpan
i rewind
i no dey too forward the stopsign
and when i pause you nogo back slide
as i record you burst my headpan
i dey hold my head
(ahh my head o, scatter my head o)
scatter my head o
(ahh my head o my head o)
i dey hold my head
(ahh my head o, scatter my head o)
scatter my head o
ahh my head o my head o)
i dey hold my head
(ekpe epke pke kpe
ekpe epke ekpe kpe kpe
ekpe ekpe ekpe kpe ekpe)
oya give them
(ekpe epke pke kpe
ekpe epke ekpe kpe kpe
ekpe ekpe ekpe kpe ekpe…
ahh my head o, scatter my head o
ahh my head o my head o
i dey hold my head
ahh my head o (uhnur)
scatter my head o, ahh my head o my head o
i dey hold my head
scatter my head o
my head o my head o
i dey hold my head
letras aleatórias
- unisex norway › letra de denim heart - unisex [norway]
- lilypichu › letra de nightmares - lilypichu
- tom oconnor › letra de bulletproof vest - tom o'connor
- g fredo › letra de deep end - g fredo
- night › letra de pa salir - night
- rome › letra de antenora - rome
- abbalbisk › letra de туси (dance) - abbalbisk
- ganther › letra de peace of mind - ganther
- future crimes › letra de whiskey dick - future crimes
- heistheartist › letra de sumthin’ sumthin’ (disco funk version) - heistheartist