letra de gambu - brymo
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh-t
but i go still dey follow you
if you swim for sh-t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh-t
but i go still dey follow you
if you swim for sh-t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh-t
love only me
and be my own gambu
letras aleatórias
- quentin panozzo › letra de spring heeled jack - quentin panozzo
- lazytown › letra de nenni níski - lazytown
- poor bishop hooper › letra de psalm 8 - poor bishop hooper
- endless bummer › letra de marching bands - endless bummer
- savannah saturn › letra de if you were a bug - savannah saturn
- grxxnscrxam › letra de tiszta szívvel (interlude) - grxxnscrxam
- trentemoller › letra de in the gloaming - trentemøller
- uzii gaang › letra de cookies - uzii gaang
- tamadre › letra de resentido - tamadre
- romy kirsch › letra de marseille - romy kirsch