letra de gambu - brymo
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh-t
but i go still dey follow you
if you swim for sh-t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh-t
but i go still dey follow you
if you swim for sh-t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh-t
love only me
and be my own gambu
letras aleatórias
- letra de deal with the devil - shy [joshy]
- letra de jela - bojan tomović
- letra de pole pole - pompi
- letra de absent - thibz
- letra de эскапизм (escapism) - пиксели (pikseli)
- letra de see the sun - crvddyrell
- letra de облизываем мурзика.mp3 (lick murzik.mp3) - loser (rus)
- letra de la vida murda - fiks martin
- letra de nada es igual - le claire
- letra de hybelen - skjoldal jr