letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de dem no born us together - brymo

Loading...

my way nah way
your own nah your own oh
naso e dey
reach where we dey today so

everybody dey try-try
we dey catch feelings, we dey cry-cry
life e sweet if you smart, thrive
you do better things, you go thrive-thrive

dem no born us together
dem no born us together, oh oh
why you dey pull my trouser?
you dey pull my trouser, ah ah
shey dem born us together
dem no born us together, oh oh eh
why you dey look for wahala?
you dey look for wahala

e get the way
wey better pass our own oh
i talk, you talk
e better pass own oh

everybody dey try-try
we dey stammer till we say baba
life journey nah fine wine
the longer you live, you go thrive-thrive

dem no born us together
dem no born us together, oh oh
why you dey pull my trouser?
you dey pull my trouser, ah ah

shey dem born us together?
dem no born us together, oh oh eh
you dey look for wahala
you dey look for wahala

dem no born us together
dem no born us together, oh oh
why you look for wahala?
you dey look for my trouble, ah
shey dem born us together?
dem no born us together, oh oh eh
why you dey look for wahala
you dey pull my trouser

eh, ah, ararabe, eh, ah
who dey?

dem no born us together
dem no born us… ah

dem no born us together
dem no born us together, oh oh
you dey look for wahala
you dey, look for wahala

shey dem born us together?
dem no born us together, oh oh eh
why you dey look for wahala
you dey pull my trouser, ah ah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...