letra de again - browny pondis
[verse 1]
laughter no dey mi lifestyle
calmly waiting the right time
countless time wey mi tire
you no fit know
n0body know wetin i feel
n0body know the kind of pain wey me dey feel
yeh yeh
scatter my brain, na nah
[chorus]
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
[verse 2]
back to back
we k!lling show
we put in work in everything but nothing show
i don tire
i don tire eh
for this kind life
for this kind life
wetin i go do again
wetin i go do again, naah
wetin i go do again
wetin i go do again
[chorus]
again, again!
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
letras aleatórias
- ytn uk › letra de be suttin - ytn (uk)
- police des moeurs › letra de ligne brisée - police des moeurs
- bcy › letra de beni böyle kabullen - bcy
- gold ag shyhrete behluli › letra de perhajr gjyshe - gold ag & shyhrete behluli
- sammy davis jr › letra de fools rush in - sammy davis jr.
- u4l judo › letra de dome - u4l judo
- crown prince › letra de wake up - crown prince
- speedfox › letra de hybrid electric - speedfox
- scotty apex › letra de higher - scotty apex
- black damned › letra de dreams to stay alive - black & damned