letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de lifestyle - brizzle man

Loading...

sok sok sok sok sok sok sok
solling
na brizzle boy dey there ooo

na brizzlemaaaaan

sheybi brizzleboy lo wan be oooo
so many crazy wey dey happen
sheybi nigeria lon ti shele

agbawooo
mi o sere
i no too dey play
make you no say o too dey mean
i no too dey ooo
i too dey hustle
everyday
when ever i wake up
i pray to god
i waaash my face
and i wear my cloth
i put on my cloth ooo

i run to the bus-stop
to buk a bus wey dey go yana iba
once i get to iyana iba
i go use leg wakaaa from yana iba
till i go reach vooolks

once i reach volks i go enter company
when i start this job
i know watin dey xup

my blood dey flow like water
i work like a baboon
i work like jaaki

but why na
why na
nigeria ni gbogbo e tin sheleee
why na
oun no ni won lo mi
wo tun fee lo omo ti mo mu wa
why he no suppose to be like that
scam ni nigeria ooo
trap leen jee
trap leen jeee
okay okay oo
haaa yee yeee
watin xup na na
aaaaaa

nigeria everywhere na scam
scam lo poo juu
gbogbo nkan to shele
opor ooo

won o mo un ti won lee shey fun won
hmmmm ha aaaa
i saay na brizzleman
na brizzleboy
na britian
i want to be the faithful boy
wey no more safety
i no dey laugh ooo

everytime mo strong paari
all i was chasing is moneeey
money on my mind
no love ooo
i no too get dey time to love anybody
except my parent
my brother and my family
so make you no say we no get
time at all

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...