letra de small but mighty - boyyblink
intro:
(clears throat)
eyo
boyyblinka, boyyblink sco
verse 1:
i just dey thank god for my life iyo
spending the money and making it is not easy o
but some people tell me say i’m nada naughty
but na me dey make the people dey happy eh
the people happy eh
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (-2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some peoplе tell me say i’m naughty
spending thе money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
chai!
verse 2:
shebi i bin tell you say
the boy go blow
and him face go show oh oh
but no let n0body know (-2)
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (-2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some people tell me say i’m naughty
spending the money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
outro:
eyo!
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
yeah, yeah, yeah
letras aleatórias
- mackthevandal › letra de forgive me - mackthevandal
- indigochildrick › letra de game over - indigochildrick
- jack band › letra de half cut, wholly yours - jack (band)
- kamei › letra de coming from the heart - kamei
- project pat › letra de paranoid - project pat
- rukus › letra de feelin' crazy - rukus
- m o › letra de too good - m.o
- nelick › letra de le ciel est couleur cocktail - nelick
- ericthehammer › letra de love affair - ericthehammer
- blood overdose › letra de respect - blood overdose