letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de protect - boyyblink

Loading...

intro:

inna the one wey dey knack am eh
ba ba bad boy!

eh!
halla mah name you know
cheer!

verse 1:

see, omo for my country o
dem talk say the boy don dey smoke igbo
dem talk say the boy too dey hate iyo
but me no get time for their story o
i just wan flex, i just wan flex
i just wan flex and enjoy life iyo
cus i know say one dey man go kpai go
and that’s why oh god i dey beg iyo

chorus:

protect my mother
protect my father
protect my brother and protect my sister
no peace for the man wey dey cause wahala
omo this peoplе wanna burst my rara (-2)
solo:

say time no dey
say time no dеy
say time no dey for their hate iyo
say god know say i no dey smoke igbo
just wanna live my life and run my race iyo (-2)

verse 2:

say anywhere i go dem wan follow me dey go, eh
anything i do dem wan follow me dey do
anywhere i dey dem wan follow me dey dey there

i say
anywhere i go dem wan follow me dey go, eh
anything i do dem wan follow me dey do
anywhere i dey dem wan follow me dey dey there

say!
anytime dem come i go cast and bind
only god know wetin dey for my mind
god know say the boy no dey smile
and e be like say true true i cry
say we go pop two bottles of champaign
two bottles of eva
two bottles of heaven
anybody wey e pain make e pain dey go
chorus:

protect my mother
protect my father
protect my brother and protect my sister
no peace for the man wey dey cause wahala
omo this people wanna burst my rara (-2)

outro:

protect my gees
protect my guys
protect my hommies
protect my friends
protect my fans around the world (halla mah name you know)
protect everybody wey dey show me love
protect everyone wey dey come my way
protect all the people wey dey support me
protect all the guys wey dey hear my song iye
oh lord i dey beg iyo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...