letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de my race - boyyblink

Loading...

intro]
let’s boogie down
dandizzy the finest finger
yeah

[chorus]

mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
oh wowo
say make you leave me oh wowo
say make you leave me oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face o oh wowo
say make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face oh, oh, oh, oh, oh
[solo 1]

people in africa
everyday na one matter ey
everyday dem dey massacre for naija oh, oh, oh, oh
oshey…..hey
i dey thank god o
oshey…..hey

[chorus]

mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face o
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face oh, oh, oh, oh, oh
[solo 2]

na which kind life we dey live for naija
everyday my people dey kpa
hungry dey o
hunger dey o
but god e dey o
all the way o (-2)

[chorus]

mama hey o
me i no wan go as trery
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me oh, wowo

oshey…..hey
i dey thank god o
oshey… .hey
for the life wey i live today o
oshey…..hey
e no easy oo
oshey…..hey
[outro]

let’s boogie down
dandizzy the finest finger

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...