letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de kill & throway - boyyblink

Loading...

intro:

elkanah bill bigure
yeah, halla mah name you know ha!

boyyblink / verse 1:

e get something wey dey my mind
something wey i no understand
but i go understand
fit no be today, e go be tomorrow
but why man dem go dey carry life dey play eh
you know say we get one life so enjoy am today eh
na wetin your fellow man do you wey you wan k!ll am throway eh?
you better get e conscience o, e conscience o
so wetin dey your mind right now na to k!ll and throway eh
brother, you better get e conscience o
e conscience o

sub chorus:

oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
chorus:

why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
brother, you better get e conscience o
e conscience o

rap:

yeah, get conscience
so that you can live your life to the fullest
we gat one life, get patience
so that make you no go enter inside one chance, shey e make sense?

faith hotwave / bridge 1:

brother you see, if you wish me well, i go wish you well o
sister you see, if you wish me well, i go wish you well o (-2)

boyyblink / bridge 2:

so wetin dey your mind right now na to k!ll and throway eh
brother, you better get e conscience o
e conscience o
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why

chorus:

why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
brother, you better get e conscience o
e conscience o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...