letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de jakpa - boyyblink

Loading...

[intro: boyyblink]

yeah, halla mah name you know!

[chorus: exam ibm]

jakpa
make you jakpa
if you talking sh-t jakpa
if no be money make you jakpa
(jakpa oh, oh woo oh) -5
[verse 1: boyyblink]

so because of say i no get money, anytime i call you dey snub
you dey feel like say na you wey dey on top, forgetting say papa god e dey, say god e dey
shebi you say make i jakpa
me i go jakpa
but when e go enter
you go remember
say we bin dey suffer
me and my brother back then, so make you chill oh wo wo wo

every time i try to keep my head up
making sure say everything e dey work
so no worry
n0body dey sub for me
na only god na him do am for me oh u woh oh

[chorus: exam ibm]

jakpa
make you jakpa
if you talking sh-t jakpa
if no be money make you jakpa
(jakpa oh, oh woo oh) -2
[verse 2: boyyblink]

exam ibm tell dem something
boyyblink me i go yarn dem something
everyday say i go tell dem something
tell dem some
i go tell dem something
very soon dem go dey hear my story
say very soon dem go dey hear your story
cus everyday say we dey give god glory
and everyday say we dey chop those blessings

every time i try to keep my head up (eyo)
making sure say everything e dey work
so no worry
n0body dey sub for me
na only god na him do am for me oh wu wo oh

[chorus: exam ibm]

jakpa
make you jakpa
if you talking sh-t jakpa
if no be money make you jakpa
(jakpa oh, oh woo oh) -2

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...