letra de gbebegeji - boyyblink
chorus)
gbebegeji
tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am
gbebegeji
(verse 1)
sometimes i dey wonder
na when you go halla
i go k!ll for your matter
but i no get your number
(bridge)
haha hey boyyblinka boyyblinksco
hen hall a man name you know
whey
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kere o ehey
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am gbebegeji
(sax break)
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kurukere o eho
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wey you want am
gbebegeji (x2)
hey
this one is for all that confidence you know
shey you know say na your own confidence way you give me, na him that confidence so
abi taah forget abeg
letras aleatórias
- revisions › letra de useless information - revisions
- tuvaband › letra de young adults and old grown ups - tuvaband
- lori mckenna › letra de josephine (live) - lori mckenna
- skew siskin › letra de another good man - skew siskin
- herva doce › letra de amante profissional - herva doce
- kounterclockwise › letra de dec. 20th 2012 - kounterclockwise
- the arrivals › letra de water water everywhere - the arrivals
- ze ramalho › letra de você ainda pode sonhar (lucy in the sky with diamonds) - zé ramalho
- eddy mitchell › letra de hey! miss ann - eddy mitchell
- stephen flaherty › letra de paris holds the key (to your heart) - stephen flaherty