letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de die by fire (kpakrikpu) - boyyblink

Loading...

intro:

jam am
it fizzy beatz

na so na, how e dey be na?
i dey see you there (ehe, boyyblinka boyyblink sco)
halla mah name you know
na so na, na boyyblink eh, boyyblink oh
she…
sub chorus:

this year, dem go die by fire
all the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
i say this year, dem go burn by fire
all the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire

chorus:

this year (die by fire)
bad people (die by fire)
wicked people (die by fire)
witches and wizards (die by fire)
poverty too (go away)
bad people (go away)
bad village people (go away)
all of dem must go away hey!

verse 1(rap):

i’m the king of the king unit, everybody know
anywhere i enter say my face dey show
joanna dey call me but me i no gree go
omo, omo, me i no gree go
one way or the other dem go find something halla
small girls, bad girls, dem go find something scatter
small boys, bad boys dem wan hammar sharp, sharp
but patience boys like me, we dey wait for god’s time, eh
kpakrikpu (anytime wey we dey enter)
kpakrikpu (everybody demma feel am)
kpakrikpu (everybody demma dance am)
kpakrikpu (eh, eh, eh) -2

sub chorus:

this year, dem go die by fire
all the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
i say this year, dem go burn by fire
all the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire

chorus:

this year (die by fire)
bad people (die by fire)
wicked people (die by fire)
witches and wizards (die by fire)
poverty too (go away)
bad people (go away)
bad village people (go away)
all of dem must go away hey!

verse 2 (rap):

h-llo, how’re you doing sir
i’ve been calling you since but you’re not picking sir
how the family now, how the children sir?
i hear say your first daughter (ada) is now pregnant sir
hmmmmmmmm
girls of nowadays are funny sir
one way or the other dem go find work sir
meanwhile the last time i saw your daughter sir
she was inside our compound with boniface sir
sub chorus:

this year, dem go die by fire
all the people wey dey curse us, die by fire (die by fire)
i say this year, dem go burn by fire
all the people wey dey conjure burn by fire, burn by fire

chorus:

this year (die by fire)
bad people (die by fire)
wicked people (die by fire)
witches and wizards (die by fire)
poverty too (go away)
bad people (go away)
bad village people (go away)
all of dem must go away hey!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...