letra de baska - boyyblink
intro:
ewi
kilaboy kilode na
smartval kilode na
halla mah name you know!
woo
verse 1:
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e do happen o
for we naija mo
people dey run o
up and down o
everyday o
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (-2)
brake:
ewi
kilaboy kilode
verse 2:
when i’m walking with my leggediz (bеnz)
all the people dеmma hailing me (benz)
i fast pass all the mercedes (benz)
i fast pass all the mercedes (benz) -2
this one no be vibe and shayo
n0body fit control
i no get time for caro
leave me make i dey my own o
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (-2)
shey na fire for fire
shey na fire for fire
dj smartval jingle (outro):
eyo it’s boyyblink and i’m chilling right hee with the man on the wheels on steel “dj smartval” keep it locked mehn, halla mah name you know praaa!
smartval o baby!
letras aleatórias
- moritz zachi › letra de home - moritz & zachi
- sondia › letra de 사랑한다는 흔한 말 (never got to say that i love you) - sondia
- lahire › letra de lost in the vacancy - lahire
- playmen › letra de out of my head (rolvario remix) - playmen
- quix56 › letra de kindness - quix56
- the boswell sisters › letra de you oughta be in pictures (my star of stars) - the boswell sisters
- marcus miller › letra de just what i needed - marcus miller
- the red clay strays › letra de sunshine - the red clay strays
- promonant › letra de peru - promonant
- honey vrdnyn ale araya › letra de prada princess - honey, vrdnyn & alé araya