
letra de baska - boyyblink
intro:
ewi
kilaboy kilode na
smartval kilode na
halla mah name you know!
woo
verse 1:
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e do happen o
for we naija mo
people dey run o
up and down o
everyday o
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (-2)
brake:
ewi
kilaboy kilode
verse 2:
when i’m walking with my leggediz (bеnz)
all the people dеmma hailing me (benz)
i fast pass all the mercedes (benz)
i fast pass all the mercedes (benz) -2
this one no be vibe and shayo
n0body fit control
i no get time for caro
leave me make i dey my own o
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (-2)
shey na fire for fire
shey na fire for fire
dj smartval jingle (outro):
eyo it’s boyyblink and i’m chilling right hee with the man on the wheels on steel “dj smartval” keep it locked mehn, halla mah name you know praaa!
smartval o baby!
letras aleatórias
- letra de they all say that i'm - nick shea
- letra de plea - bandanabloom
- letra de apple whiskey - gonçalo leite
- letra de odstup - tafrob
- letra de thing called love - jenny mitchell
- letra de leaves of 3 - brett franklin
- letra de snakes on parade - lucyboy
- letra de fondly - brittany danielle
- letra de can you hear the silence? - david ramirez
- letra de i only wana love - lucyboy