letra de back 2 sender (freestyle) - boyyblink
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o
oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sеnder (back to sender)
bridge
e don rеd
e don be
e don cast
halla mah name you know!
rap
anytime when i wan rap everybody must to lap
them say boyyblink sco say i too dey cap
na so dem talk, talk say me i don dey mad
i say how, dem say omoge i too dey brag
make dem talk!
shebi na them wey get their mouth, anytime when i talk everybody go dey laugh but ’em
walahi make dem no cross my line cuz if dem cross my line na them go chop and die
solo 1
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e don happen o wor wor
chorus
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
solo 2
mama mi wombolobo
papa mi wombolobo ey
sister mi wombolobo
brother mi wombolobo ey (-2)
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o, oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
letras aleatórias
- fasma › letra de caro angelo - fasma
- anis fahira › letra de lali bojo - anis fahira
- weekend nachos › letra de black earth - weekend nachos
- weekend nachos › letra de dog shit slave - weekend nachos
- sniper › letra de mauvais fils - sniper
- super unison › letra de time & distance - super unison
- widi › letra de rindu kamu - widi
- capital bra song lyrics › letra de capital bra song - capital bra song lyrics
- chalino sanchez › letra de la entalladita - chalino sanchez
- marteria › letra de auszeit - marteria