letra de abena - boydrms
omotena na you wey dey whine my antenna
omotena love you january to december
abena abena abena
carry your matter put for my medulla
abena abena abena
everything you do sweet me o abena
its a fine girl thing
you go know say its a fine girl you see
when you see my girl oh fine black skin
fine black queen for a fine black king
uhh uhh
baby mi jowo
abeg make you gimme your love
make you gimme some more
coz i dey your door mouth
say make i leave girl i no go comot
stack this money right up from the floor
so abena make you tell me what you want
uhh uhh
abena abena abena
carry your matter put for my medulla
abena abena abena
everything you do sweet me o abena
boydrms gimme love abena
clear my schedule only you my agenda
date you everyday you go be my calendar
me and you hmm mm mm for my chamber
i knack you gbim gbim gbim gbim gbim
press your b-tton pim pim pim pim pim
omo you go feel the thing thing thing thing thing
omotena na you wey dey whine my antenna
omotena love you january to december
letras aleatórias
- hillsong worship › letra de fresh wind (studio) - hillsong worship
- dani diaz › letra de siempretristechicatriste - dani díaz
- hollow coves › letra de patience (türkçe çeviri) - hollow coves
- les grands enfants › letra de pegase - les grands enfants
- helabroke › letra de my bloody valentine - helabroke
- sneaker pimps › letra de first and careless rapture - sneaker pimps
- tommy revenge › letra de in the ocean - tommy revenge
- millie jackson › letra de the blues don't get tired of me - millie jackson
- paulina zelman › letra de one life - paulina zelman
- montell fish › letra de talk 2 me - montell fish