letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de end sars (my sars story) - boy v

Loading...

end sars (my sars story) lyrics
i say just the other day
i dey for my dey
i dey with fally sketch
and two other babes
them tell me make i wait
them ask me for my phone
i give them my iphone
them say make i enter bus
officer wetin i do?
naso i chop slap
them pack me inside bus
along with other boys
them take us to the station
them say make we off cloth
omo na the life we dey live
i say make una end sars o
make una еnd sars o
we no want reforming
we no wan hеar story
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our mothers are crying
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our people are crying
i say make una end sars
end sars, end sars, end sars o
our people are dying
our people are crying
end sars, end swat
arrrgh
werey wan disguise
werey wan dey disguise
end sars, end swat, end am

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...