letra de i don't care - boy spyce
{verse1}
mad thing!
you know say i dey
fall for you baby
i know say you dey fall
for me too
my handset e dey ring
for you
my heart sef e dey
beat for you
i don sew ankara for two
{verse2}
and if dem call u ogbanje
(i don’t care i don’t care i don’t care)
mami water o
(i don’t care i dont care o)
and if dem call u ogbanje
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i dont care i dont care o)
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan make we connect
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan
make we connect
(ah ah ah ah ah ah ah)
my ebelebe aroma
shina o
high me like say u
be shina o
table ur matter i go
sit down o
ogologoma ogologoma
u be my woman
u be my woman
i no fit leave ya
why i go leave ya?
who put asunder?
say damburuba
cause u be my
sweet potato
red tomato
peppermint o
chocolate o
my gelato
shey u go chop
burrito
aginimoto
and if dem call u
ogbanje!
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i …….
letras aleatórias
- gemzedition › letra de twenty feet tall - gemzedition
- arbolito › letra de pará la mano - arbolito
- abdel halim hafez › letra de beea albak - abdel halim hafez
- anuradha paudwal feat arun date › letra de haat tujha - anuradha paudwal feat. arun date
- neonkoto › letra de ahead of my time - neonkoto
- banaz › letra de cualquier forma de amor - banaz
- majilla › letra de down for you - majilla
- daniella saettone › letra de hibernación - daniella saettone
- leandro e leonardo › letra de talismã - leandro e leonardo
- dajwers › letra de apokalipsa - dajwers