letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de tomatoe - boy sean

Loading...

run o

verse 1
this ah k!ller she don shoot my heart o
her bum bum fit shoot bad man on sight yeah
i no dey lie i like girl i dey like your way
me i no lie me i dey like your way

this my rhythm and blues
twerk and catch your cruise
you be feeling this tune
make we dance and move

chorus
girl you dey sweet tomatoes na
booty look fresh like tomatoes na
ya ya ya
omo girl you dey sweet tomatoes
booty too fresh like tomatoes
ah like tomatoes na

hook
all ah dem rude girl where uno dey
come and twеrk dem sorrows away
hey papi
all ah dem rudе girl wey uno dey
come and twerk dem sorry away
hey papi
all ah dem rude girl where uno dey
come and twerk dem sorrows away
hey papi
all ah dem rude girl wey uno dey
come and twerk dem sorry away
hey papi
verse 2
this international
very highly s-xual
omoge gock am
when you gock am you go lost am
ehhh
set my soul on fire
you put my desire
take the groove higher

this my rhythm and blues
twerk and catch your cruise
you be feeling this tune
make we dance and move

chorus
girl you dey sweet tomatoes na
booty look fresh like tomatoes na
ya ya ya
omo girl you dey sweet tomatoes
booty too fresh like tomatoes
ah like tomatoes na

hook
all ah dem rude girl where uno dey
come and twerk dem sorrows away
hey papi
all ah dem rude girl wey uno dey
come and twerk dem sorry away
hey papi
all ah dem rude girl where uno dey
come and twerk dem sorrows away
hey papi
all ah dem rude girl wey uno dey
come and twerk dem sorry away
hey papi

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...