letra de h.i.f (happiness is free) - boy saj
naija (plus two three four)
fit to make a mad man craze (ah ah oga oh)
fit to shoot a dead man dead (dead)
so i dey try steady clear my head oh
my head ololo
cause ni ale yi loni
i go dance make no one hold me now
i don’t care what mama told me tonight
make n0body try to hold me tonight
i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh
i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh
happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah
happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah
bere mole (dance na)
mujo mi
my song dey sweet like maggie
they don’t rеally care about me
about me (gе ge)
but they wan dey governor me
i beg god light to shine on me
all the things my eyes don see see
naija (plus two three four)
fit to make a mad man craze (ah ah oga oh)
fit to shoot a dead man dead (dead)
so i dey try steady clear my head oh
my head ololo
cause ni ale yi loni
i go dance make no one hold me now
i don’t care what mama told me tonight
make n0body try to hold me tonight
i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh
i just wan dance (ijo)
i just wan laugh (erin)
like i no get ishoro
dance away your sorrow oh oh oh
happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah
happiness is free
oh way oh way yah
oh wey yah o wey yah
oh way yah
dance now
fit to make a fit to make
fit to make us
slow down
down down down
all down
down down down
get ishoro (ge ge)
sho ro sho ro
no sorrow oh
oh oh oh oh oh oh
happiness is free
free free free
oya
yah yah yah
oh wey
eh eh eh
sweet like maggie
maggie maggie maggie
happiness is free
free free free
fit to shoot a dead man dead
yeah
eh eh eh
bere mole
mole mole mole
mujo
mujo mujo
letras aleatórias
- segaproduction › letra de aezakmi - segaproduction
- nfkrz › letra de "it's everyday bro" but it's in russian (romanized) - nfkrz
- steve drewett and the indestructible beat › letra de real pornography - steve drewett and the indestructible beat
- stract ian buchanan › letra de greater - stract & ian buchanan
- jairzinho › letra de gowtu lobi - jairzinho
- sch › letra de gennaro version longue* - sch
- shonar bangla circus › letra de epitaph - shonar bangla circus
- babe corner › letra de crybaby - babe corner
- walkie › letra de apple pay - walkie
- edilson jr › letra de deja vu - edilson jr