letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de boogie down - bowale

Loading...

my girl
you shine bright like a diamond
i no fit to lie
my padis dem say you be the right one
say na why i dey manya for your matter
manya for your matter
say na why i dey craze for your waist o
craze for your waist o

otu bebe sile
she shaking it up say no one can test
my girl bad p-ss
she do the dutty whine for me
shey bi ibadi ni jo wa
sha ni jo wa
shey bi apo oo sha lowo wa
sha lowo wa

jejely jejely
she feeling my flow
wey wey she dey wine wine on d dance floor
ahhhh ahhhh ahhhhh ehhhhh
i tell her bad girl make i come to your city
and we could boogie down boogie down
it’s alright you could call your friends around
we could paint the town
any color now
anything you want we go turn up on the town

otu bebe sile
she shaking it up say no one can test
my girl bad p-ss
she do the dutty whine for me
shey bi ibadi ni jo wa
sha ni jo wa
shey bi apo oo sha lowo wa
sha lowo wa

baby baby make i put a smile on your pretty face
i no go make you sad only make you have joy
people dem go hate dem go talk about we
cos we steady rising above the noise
no be say na whining
you dey motivate me
and you inspire me
to be a better man
be the better man
perfect gentleman
baby for your love
you give me love no be koni koni love
i want a kiss o baby just wanna hug
don’t wanna fight but for you i go to war
because i love you now
wanna protect you now
i’ll be your soldier
baby i’ll be your fighter
you give me ginger
baby i no surrender
iwo lokon mi yan
mi o de gbo telegan se

otu bebe sile
she shaking it up say no one can test
my girl bad p-ss
she do the dutty whine for me
shey bi ibadi ni jo wa
sha ni jo wa
shey bi apo oo sha lowo wa
sha lowo wa

sha na jo lo
moni sha ma jo lo ooo
o baby
sha ma jo lo
moni sha ma jo lo oooo
orente
kan ma lo de be
kan ma lo de be
aya wa ni
kan ma lo de be
kan ma lo de be
aya wa ni

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...