letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de mata of africa - bordegga

Loading...

[intro]
ahhhh (spellz)
the story of local dog wey talk say him wan follow chihuahua fight

[pre-chorus]
hmm, we don come, we don come again
we don come to scatter the place again
we don come to enter the place again
make una make way, make way, make way, make way
ay, we don come, we don come again
we don come to scatter the place again
we don come to enter the place again
make una make way, make way, make way, makе way
[chorus]
let us face ourselvеs for africa
na the matter of africa we dey talk about
let us face ourselves for africa
na the matter of africa we dey yarn about, (ah)

[verse 1]
the situation of my country very critical
get dada police go slap you like a criminal
wear camouflage, army go beat you like a armed robber
person wen no get money, no dey wear agbada
man wey never chop, no fit to fight for him right
make una leave us alone, we just dey fight to survive
we dey hustle for the street, we dey fight for our rights
n0body no dey slack, n0body no dey fear

[pre-chorus]
hmm, we don come, we don come again
we don come to scatter the place again
we don come to enter the place again
make una make way, make way, make way, make way
ay, we don come, we don come again
we don come to scatter the place again
we don come to enter the place again
make una make way, make way, make way, make way
you might also like
[chorus]
let us face ourselves for africa
na the matter of africa we dey talk about (ah, eh)
let us face ourselves for africa
na the matter of africa we dey yarn about, (ah)

[verse 2]
wetin dey pain me pass, say we no get social amenities
lazy youths, them say we no get ability
i pray say we live in peace, justice and unity
life na turn by turn, no be by gibiti
thank god that i be balling, i dey hustle on a low non stopping
friday night, all my goons be calling
we’re gonna party from the night till the morning yeah
if you be feeling the song, dance to the rhythm
dj play it all night long, bad belle me i no do you wrong
the gbedu e go do you like say na thong song ehh

[pre-chorus]
we don come, we don come again
we don come to scatter the place again
we don come to enter the place again
make una make way, make way, make way, make way
ay, we don come, we don come again
we don come to scatter the place again
we don come to enter the place again
make una make way, make way, make way, make way
[chorus]
let us face ourselves for africa
na the matter of africa we dey talk about (ah, eh)
let us face ourselves for africa
na the matter of africa we dey yarn about, (ah)

[outro]
me i dey para gan, i dey hustle on the street
no dey send anybody, me i dey para gan
i dey hustle on a low, no dey trust in n0body

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...