letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de ma wò mí - boluban

Loading...

intro
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi

e sha ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
verse
when i talk wa ni iro
say my mouth too dey run
wa lo tun ti de but
see dem dem too dey dull

cos i know what i saw
in my head no be small
to ba dele won ma so
pe dem knew it all along

prechorus
people like me we dey stubborn
first grade alakori
everyday we dey summon
call to baba god the powers that be

e mi gan o wa kere
if you dey pray make we dey fail
one thing that i will say is that

e sha ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
e sha ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi

chorus
e sha ma wo mi o
as you see me carry go
me dey write my story o
make n0body hold me o
ni bo

e sha ma wo mi o
as you see mе carry go
me dey write my story o
makе n0body hold me o
ni bo

verse
you see i no come sere
time go dey wey we go play
but for now i dey my dey
yawa plenty no come my lane

yawa plenty don’t involve me
i just wan be what i can be
we balling money callin
so no forming when you for me cos
prechorus
people like me we dey stubborn
first grade alakori
everyday we dey summon
call to baba god powers that be

e mi gan o wa kere
if you dey pray make we dey fail
one thing that i will say is that

e sha ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi

e sha ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi
ma wo mi o ma wo mi

chorus
e sha ma wo mi o
as you see me carry go
me dey write my story
make n0body hold me o
ni bo

e sha ma wo mi o
as you see me carry go
me dey write my story
make n0body hold me o
ni bo

chorus x 2
e sha ma wo mi o
as you see me carry go
me dey write my story
make n0body hold me o
ni bo

e sha ma wo mi o
as you see me carry go
me dey write my story
make n0body hold me o
ni bo

e sha ma wo mi o

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...