letra de sweet chabana - bobby kash
sweet chabana lyrics
[pre-chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[verse]
girl i no dey rap you
i just dey give them the melody o
bad man is so lucky to spank up the boody
abegi abeg o abegi abeg o
no k!ll the man o with the twerk o
modirat kudirat every body tu tu
me i no dey boil meat with cray fish
[pre-chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[bridge]
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
[pre-chorus]
i get hammer (oyoyoyoyo) way sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i give her gelatin (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha (yoyoyo)
i get hammer (oyoyoyoyo) wey sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i rub her aboniki (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
letras aleatórias
- lzy pol › letra de lepiej - łzy (pol)
- b3ric › letra de deuce deuce - b3ric
- lil careca › letra de burro (demo) - lil careca
- rumatera › letra de amore randajo - rumatera
- don daris › letra de preter'o - don daris
- nikowoodyear › letra de kissing kani thru the phone - nikowoodyear
- zuccarino › letra de vivila - zuccarino
- masterpiece king › letra de utaniget - masterpiece king
- kuz9 › letra de читер (cheater) - kuz9
- laelien › letra de vodka - laelien