letra de jaguar - blvck icon
its your blvck icon
i come again
i can’t deny
the family and people
way stand by me today
if n0bi for them ah for still be na standing water
i be jaguar i go make am yeah
see i no be get time o ey
i’ve not be living like
a rich child o eh
i wanna be a doctor, i’ve been telling mama i wanna be a lawyer eheee
mama broke time no dey but your boy go still stand firm again oh
i’ve been burning the midnight candles trying to make
things work better
e be like say ma efforts
no be sufficient
even if ah add power, how man go live for this life
wetin man go do for this life
pikin no go die for this life
pikin no go die for this life
i can’t deny
the family and people
way stand by me today
if n0bi for them ah for still be na standing water
i be jaguar i go make am yeah
ya boy don make am you poud
something you can boast about
pikin no dey take
last but even if it turn around
no send am for gutter, juh sit am and tell am say my boy don’t cry
cos am feeling the pain on ma side
we go add efforts make it a smile
we go one day get to that line ehh
i’ve been burning the midnight candles trying to make
things work better
e be like say ma
efforts no be sufficient
even if ah add power
how man go live for this life
wetin man go do for this life
pikin no go die for this life
pikin no go die for this life
i can’t deny
the family and people way stand by me today
if n0bi for them ah for still be na standing water
i be jaguar i go make am yeah
letras aleatórias
- julie london › letra de bill bailey, won't you please come home - julie london
- cynicaltesla › letra de a little taste - cynicaltesla
- trillxxa › letra de for the enemies - trillxxa
- sted d › letra de завтра и никогда (tomorrow and never) - sted.d
- marie madeleine › letra de highway - marie madeleine
- the hilltoppers › letra de if i didnt care - the hilltoppers
- mange schmidt › letra de inga snedsteg - mange schmidt
- madeline harper guest › letra de one more time - madeline harper guest
- ninety one › letra de boyman | boımen | боймен - ninety one
- brer › letra de numb - br'er