letra de nyem ego (cover) - blaqbonez
Loading...
hey siri abeg play me song oo
wey get sprinkle omah lay with plenty of soso
shey na my network bad
abeg don’t be long oo
please wait while e loading i got plenty things to talk
only me get cough and catarrh
i get malaria get some fever
every blood no be your brother
me learn my lesson one way another
cos people wey dey fit to no dey
no be their fault you too dey expect
minimum wage no get weight to carry
heavy wears the crown
when dey my head who go fit help
i don see shege, i don visit craze
shey na until i don dey shout awaleme
making music tintinitin guitar
get passion get the drive
make my mama dey proud
get money chasing the bag
letras aleatórias
- alicia clara › letra de stones like eyes - alicia clara
- heene boyz › letra de latte vampiress - heene boyz
- noton › letra de yalan - noton
- anthony perkins › letra de rocket to the moon - anthony perkins
- crowlyyy › letra de never pickin up - crowlyyy
- trippie redd › letra de finish line* - trippie redd
- elwin › letra de dancing as one - elwin
- hoppipolla › letra de let's! - hoppipolla
- lalə məmmədova › letra de ilk bahar - lalə məmmədova
- lauren monroe › letra de run with wolves - lauren monroe