letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de pass you by - blackmagic

Loading...

chorus:
baba god blessing no go p-ss you by
him go bless you so tey dem go ask you why
and the bad belle people dem go p-ss you by
cos baba god no go let you die oo ooh
he will let you fly
over the obstacle you dey face sometimes
you just have to try
make baba god blessing to go p-ss you byyyee
oun alabaromi
that time wey owu dey blow me yo oo
i dey always call on him
that’s why he would not let me die yee e e

verse 1:
blackmagic the dream made ikon believe
me sef come believe,i brought on isi
either way we win whether or not it’s with me
started off with cash 100 gees
miss osiemi god bless you for me
i drew up a scheme,built up the skkteam
pushed on believed
when push comes to shove your true friends you see
you wey dey f– up i no send you see
i still don’t know what kind of girl friend i need
i just wanna succeed
and what you expect i meet and exceed all based on the chi
believe

chorus:
baba god blessing no go p-ss you by
him go bless you so tey dem go ask you why
and the bad belle people dem go p-ss you by
cos baba god no go let you die oo ooh
he will let you fly
over the obstacle you dey face sometimes
you just have to try
make baba god blessing to go p-ss you byeee
oun alabaromi
that time wey owu dey blow me yo oo
i dey always call on him
that’s why he would not let me die yee e e

verse 2:
blackmagic the flow tflava the beat
face it, i’m a king i say no to defeat
inspiration for the song 100k for the beat
1st album dropped didn’t make it to the streets because
the marketer dey f– up & i needed the f– up
so i could fall like bouncing ball and get back back up
but now i got the back up
everything confam we thank god everybody loving the single
they say this guy you dey sing o
babygirl said buy me a ring o
so i went and put the ring on a melody
i just wanna say thank you to my friends and my fans and my family
for helping me out

chorus:
baba god blessing no go p-ss you by
him go bless you so tey dem go ask you why
and the bad belle people dem go p-ss you by
cos baba god no go let you die oo ooh
he will let you fly
over the obstacle you dey face sometimes
you just have to try
make baba god blessing to go p-ss you by eee
oun alabaromi
that time wey owu dey blow me yo oo
i dey always call on him
that’s why he would not let me die yee e e

verse 3:
blackmagic believe oritsefemi dey flow
seen many dey come i’m getting ready to go
up higher and higher that’s how the story should go
leave them loving the memory let the story be told
god bless uncle sammy,even thought he’s my cousin
god bless my mummy tell en0bizzy i love him
all my fans and my family and all the ones that supporting
based on belief or based on the chi
f– you and your money if you are based on the greed
god’s time is the best,my album now in the market
my drive cannot be parking,my flight kind of departed
fueled by the love i’m good,bye i love you

chorus:
baba god blessing no go p-ss you by
him go bless you so tey dem go ask you why
and the bad belle people dem go p-ss you by
cos baba god no go let you die oo ooh
he will let you fly
over the obstacle you dey face sometimes
you just have to try
make baba god blessing no go p-ss you by eee
oun alabaromi
that time wey owu dey blow me yo oo
i dey always call on him
that’s why he would not let me die yee e e

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...