letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de soja - black o

Loading...

kwaku nie
my mystery box is somewhere very near i feel it inside me, i’m feeling very weird something wey i dey chase for years back in the days if you told me i would see this flag waving i won’t believe you (i won’t believe you) no—cause, how far could i go? (how far could i go?) heya! (how far could i go?) i’m too close i can feel it something is vibrating inside me i’m celebating but outside them dey k!ll me my own self dey k!ll me (my own body, my own body) my own anxiety my inferiority, what? what? what? ah! dem all dey k!ll me, dem all dey k!ll me and i don’t feel okay (okay) my heart is beating so fast (so fast) so fast so fast oh, soja, soja, soja, soja stand and beat your chest dem dey come, dem dey come, dem dey come no make them catch you off-guard don’t let them touch your skin oh oh, soja, soja, soja, soja stand and beat your chest dem dey come, dem dey come, dem dey come no make them catch you off-guard don’t let them touch your skin oh ’cause you know how e be my sh-lla (sh-lla) streets getting colder they bury my bredda spirit, he no fit stand proper, he dey shake oh (he dey shake oh) he no fit stand proper, he dey shake oh it’s hard to believe my genna (genna) you for see with your naked eyes i swear my papa this season is a very dark one (very dark season) this season is a very dark one o (it’s a very dark season) my own anxiety my inferiority what, what dey k!ll me dem all dey k!ll me (dem all dey k!ll me) dem all dey k!ll me and i don’t feel okay (okay) my heart is beating so fast (okay—) so fast (so) so fast (okay, okay—) oh, soja, soja, soja, soja stand and beat your chest dem dey come, dem dey come, dem dey come no make them catch you off-guard don’t let them touch your skin oh oh, soja, soja, soja, soja stand and beat your chest dem dey come, dem dey come, dem dey come no make them catch you off-guard don’t let them touch your skin oh oh, soja, soja, soja, soja stand and beat your chest dem dey come, dem dey come, dem dey come no make them catch you off-guard don’t let them touch your skin oh oh, soja, soja, soja, soja stand and beat your chest dem dey come, dem dey come, dem dey come no make them catch you off-guard don’t let them touch your skin oh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...